YouLyric
Sign in
Sign up for free
Oga Police
Share
P-square
What's this song about?
Generate meaning
1
Na which kind yawa bi this yi e (2x)
2
Ooh (2x)
3
Verse 1
4
I was driving, wasn't speeding so fast
5
I just dey go jeje, I no high
6
See this honey
7
She was looking so fly
8
As I dey try to step up to her
9
Then she said hi
10
Come on, baby, make you step into my car
11
Me I go take you to a place
12
Wey you go like, I no lie
13
Make you sit back relax and feel fine
14
Cos seriously I get plans
15
Then all of a sudden see then them a coming
16
They tell me make I stop but I don't know why
17
Who be that, the police
18
They took my papers from me
19
And I say Sir
20
Why you do me so
21
Chorus
22
Oga police e
23
Wetin be this e
24
You just dey stress me, dey vex me
25
Na which kind yawa be this e
26
Why you doing this e
27
Oh, no
28
See wetin I dey miss
29
Oga police e
30
Wetin be this e
31
You just dey stress me, dey vex me
32
Na which kind yawa be this e
33
Why you doing this e
34
Oh no (2x)
35
Oga police yi e
36
Na which kind yawa be this yi e
37
Oh no (2x)
38
Verse 2
39
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
40
With a friend from America
41
Wey get money
42
And for my front
43
Ishiewu and turkey
44
Different kind of shayo
45
We dey make eye doti
46
Plenty bobos just dey make the noise [Hey! ]
47
Enough chickitos just dey make their choice [One more plate]
48
As I dey hail my guy
49
Begin dey wash my hand e
50
I just dey start e
51
Then all of a sudden, see then them a coming
52
Everybody start to run
53
But I don't know why
54
Who be dat, the police
55
They put their handcuffs on me
56
Then I say, Sir, na wetin I do
57
Repeat chorus
58
Tell me
59
Na wetin you go do for this life
60
Wey police no go come harass you
61
I no know oh
62
Even though you be superstar
63
Them go still come embarrass you
64
Tell me
65
Na wetin you go do for this life
66
Wey police no go come harass you
67
Oga police e
68
Wetin be this e
69
Na which kind yawa be this e
70
No, no
71
Na which kind yawa be this e
72
No, no, no, no, no, no, no, no
73
Repeat chorus (till fade)
74
For my woman, to my friends
40 views
0 meanings
Go Pro
Unlimited meanings ยท Priority generation
Upgrade