YouLyric
Sign in
Sign up for free
He reigns
Share
Dare Mic
What's this song about?
Generate meaning
1
Dem get eyes dem no dey see
2
Dem get legs dem no dey move
3
Na why I dey wonder, na which kind god dem be
4
say na which kind God dem be.
5
For baba e no be so; as you see me so I no dey fear them
6
na God be my oga at the top o, at the top
7
In the morning time; e no dey shake
8
In the evening time; e no dey blink
9
To the great God; Oga at the top
10
All am gonna do is to Praise You Baba
11
Chorus: Hallelujah, lord God almighty reign (4x)
12
SOLO 2:
13
Baba mi o, Oba nla
14
He that sits on a throne no man contests
15
I look up to the heavens and say You are God
16
I look down the earth and say You never change
17
Eledumare mi o, Oba ayeraye
18
He who was there right from the beginning of the days
19
He who made man but then; was never made
20
Na Em go talk something e must surely come to pass eh
21
When you are weak
22
He makes you strong
23
When you fall
24
He picks you up
25
Even when you cry
26
Em go wipe your tears
27
When you sleep
28
Baba no dey sleep
29
In the morning time
30
Em no dey shake
31
Even in the night
32
Em no dey sleep
33
(To the great God: Oga at the top o)
34
Let me see you raise your hands
35
***Chorus again (7x)
36
SOLO 3:
37
You prepare a table before me in the presence of my enemy
38
You anoint my head with oil; my cup runneth over
39
I'll fear no evil for You are with me
40
Thy rod and thy staff, they comfort me.
41
I no dey fear cos you be igi leyin ogba mi (((you be my backbone)
42
Ololufemi iwo l'Olorunmi. (((my lord you are my God)
43
Mi ole beru, mi ole shojo (((I can't worry nor fear)
44
Tori iwo l'Arugbo ojo (((because you are the ancient of days)
45
I have come to bow before you
46
Baami eju be lo (((my father you are greater)
47
***Back to chorus
Newsboys - He Reigns
141 views
0 meanings
Go Pro
Unlimited meanings ยท Priority generation
Upgrade