YouLyric
Sign in
Sign up for free
Why E Be Say
Share
P-square
What's this song about?
Generate meaning
1
Uuh yea yea, no
2
I don die (2x)
3
Uuh yea
4
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say
5
Verse
6
(Why e be say)
7
The way I living are not supposed to be the way you and I are still living
8
(Why e be say)
9
The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them
10
(Why e be say)
11
They took away our right and make silly promises, they want us to believe them
12
Why e be say some people too dey lie
13
Why e be say some people no dey try
14
Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling
15
(Why e be say)Some people just sit down, just dey look
16
Day and night they staring at the ceiling
17
(Why e be say)They look into our eyes and tell us say e go better while they are baggers still stealing
18
Why e be say some people too dey lie
19
Why e be say some people no dey try
20
I don die ei
21
Chorus
22
Why e be say anytime we want do wetin we go do
23
Or say wetin wey we go say (na big lie ei)
24
The wrong thing be say them no want make we dey do
25
Wetin we go do or say wetin wey we go say
26
The right thing be say we supposed to do
27
Wetin we go do or say wetin wey we go say
28
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say
29
Verse
30
(The wrong thing be say)
31
We dey dey fight dey try to kill each other
32
When we supposed to love one another
33
(The wrong thing be say)
34
Because them no dey go worship together
35
Every brother try to kill their fellow brother
36
(The wrong thing be say)
37
Even as we still dey dey suffer
38
We still dey try to rob one another
39
Why, my brother, why you dey chook eye for your brother
40
While the leaders dey dey chop wona bread and butter
41
In our society, make we dey try and live like one family
42
What a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty
43
(The wrong thing be say)As poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o)
44
The wrong thing be say things dey scatter
45
The wrong thing be say we no dey bther
46
I don die ei
47
Repeat Chorus
48
Verse
49
Why e be say now, why e be say
50
See the wrong thing be say
51
But the right thing, the right thing, the right thing be say
52
All man supposed to get money, all man supposed to dey joli
53
(The right thing be say)
54
All man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo
55
(The right thing be say)
56
We supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar
57
Why e be say some people too dey lie
58
Why e be say some people no dey try
59
I don die
60
Repeat Chorus till fade
Rudeboy - Reason With Me [Official Video...
150 views
0 meanings
Go Pro
Unlimited meanings ยท Priority generation
Upgrade