YouLyric
Sign in
Sign up for free
Weh-Weh
Share
Kae Sun
What's this song about?
Generate meaning
1
The tin way you sow wey you go reap;
2
Some wake up, some dem still dey sleep;
3
Some go on like dem no dey care,
4
starting trouble over here.
5
Time and time and again yeah
6
Time and time and a weh-weh
7
Landrover rolling over blowing petrol you blow my mind,
8
travel dust roads north to city, to and fro dem dey rob wanna mines!
9
Time and time and again yeah
10
Time and time and a weh- weh
11
We are wide awake
12
We are wide awake
13
We are wide awake and nobody leaves empty handed, Africa!
14
Make you tell the people
15
Wey dem dey ron de country
16
if dem no dey guard dem go bost dem plenty
17
everyday bost bost bost
18
everyday so so so bostin but
19
We are wide awake
20
We are wide awake
21
We are wide awake and nobody leaves empty handed, Africa!
22
Time and time and again yeah
23
Time and time and a weh-weh
24
TIme and time
Sam Deep, Nia Pearl, Boohle - Shela (Vis...
174 views
0 meanings
Go Pro
Unlimited meanings ยท Priority generation
Upgrade