YouLyric
Sign in
Sign up for free
Professional
Share
ELDee
What's this song about?
Generate meaning
1
[Intro]
2
OlaDELe e,e,e,e,e and eLDee
3
e,e,e,e,e. O yes! We don
4
come. We don come, come. Trybe
5
records na we.
6
[Verse 1]
7
Make I tell una story. This girl
8
wey we see. O boy, she
9
dey take am like professional.
10
O boy see that babe wey dey
11
stand for back. With the big round
12
yansh and a nice attach.
13
She wear red and black? She wear
14
red and black. If I get small
15
chance I go by am shack. No be the
16
one wey I carry go yesterday?
17
As I see am for here, I dey take
18
am play. O boy, she take am
19
like professional.
20
[Chorus]
21
Dem go gather bobbie and dem dey
22
carry bottom. You go
23
see them for club. Dem dey wait
24
for aristo to come. Dem go
25
enter motor. You go think say
26
na juve dem be. But o boy, she
27
take am like professional. She
28
dey take am, like professional
29
(x5). She dey chop am like professional
30
(x5).
31
[Verse 2]
32
Oya see dis one. Omo na sweet sixteen.
33
No jock yourself,
34
she don born pikin. She don born
35
pikin? Like 4 pikin. If
36
you no need wahala, just leave
37
the thing. She dey cook,
38
she dey clean, she dey find daddy.
39
Three boys, one girl,
40
who you wan marry. Emi? I go run
41
like professional.
42
[Repeat chorus]
43
[Bridge x2]
44
Ye, ah, hey, ah, hey. O fe pa mi
45
o. Ye, ah, hey, ah, hey.
46
Ewa gba mi o.
Ice Prince Ft. Brymo - Oleku [www.afrogr...
263 views
0 meanings
Go Pro
Unlimited meanings ยท Priority generation
Upgrade