YouLyric
Sign in
Sign up for free
V.I.P.
Share
Nneka
What's this song about?
Generate meaning
1
I see they torture me so
2
I see they break my heart
3
I see they do the thing wey you do me, they do me
4
I see they take rape my pride and dignity away
5
I see they make me dey suffer
6
I see they make me dey suffer
7
You never tell me say you no know wetin you dey do me
8
You never tell me say you no know wetin you dey do me
9
You dey kill, you dey steal, you dey fight, dey betray, you dey lie, you dey kill
10
Dey make my pikin? dey suffer
11
You dey make poor man dey suffer head, suffer head
12
While the rich man dey (??)
13
You never tell me say you no know wetin you dey do me
14
You never tell me say you no know wetin you dey do me
15
Vagabond in power
16
Vagabond in power
17
Vagabond in power
18
Vagabond in power
19
Vagabond in power
20
Vagabond in power
21
Vagabond in power
22
Vagabond in power
23
Yeah, Yeah
24
I see they torture me so
25
I see they break my heart
26
I see they do the thing wey you do me, they do me
27
I see they take rape my pride and dignity away
28
I see they make me dey swet soo
29
I see they make me dey swet soo
30
I see they make me dey suffer
31
I see they make me dey suffe
32
You never tell me say you no know wetin you dey do me (2x)
33
You dey rape my heart
34
You dey rape my heart
35
You dey rape my heart
36
You dey take my soul away
37
You make pekinin suffer
38
You make africanian suffer
39
You make nigerian suffer
40
You make africanian suffer
41
Vagabond in power
42
Vagabond in power
43
Vagabond in power
44
Vagabond in power
45
Vagabond in power
46
Vagabond in power
47
Hey
48
You dat take
49
You dey rape my heart
50
You dey rape my heart
51
You dey take my soul away
52
You make pekinin suffer
53
You make africanian suffer
54
You make nigerian suffer
55
You make africanian suffer
56
Vagabond in power
57
Vagabond in power
58
Vagabond in power
59
Vagabond in power
60
Vagabond in power
61
You dey rape my heart (
62
You dey rape my heart
63
Take, take, take, take my soul away
64
No, no, no, no, no, no... eyes
65
No, no, no, no, no, no for broken promises
66
your lies
67
your lies
68
your lies
69
your lies
70
your misleading
71
your misleading
72
your misleading
73
hey hey
Nneka - V.I.P. (live in London)
2.1K views
1 meanings
Go Pro
Unlimited meanings ยท Priority generation
Upgrade