YouLyric
Sign in
Sign up for free
Kangpe
Share
Nneka
What's this song about?
Generate meaning
1
So na so I be a condition come make you aje like this
2
You say your husband na I leave you, you say I go fit betray
3
So na so you dey weak
4
As I see you before I think say you dey kangpe
5
Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you
6
But you rake before
7
Na you talk say you no go put man before God
8
See yourself as you be
9
Na you talk say you no go put man before God oh
10
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
11
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
12
Na I go make you strong, it go make you strong
13
The thing en no fit kill you na I go make you strong
14
It go make you strong
15
God no go give you anything you no give fit deal with
16
You talk say, you be big man 'cause you fit raise your hand
17
Fit beat your pickin' beat your wife, you sabi, Bible well, oh
18
Dey go church everyday, oh, notice me or I quench
19
Look at me how I bounce but na you be the crook
20
Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him
21
419, ole thief, basket mouth, ojoro but you know how I be
22
When wind blow fowl ynash go open very, very well oh
23
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
24
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
25
Na I go make you strong, it go make you strong
26
The thing en no fit kill you na I go make you strong
27
It go make you strong
28
God no go give you anything you no give fit deal with
29
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
30
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
31
Na I go make you strong, it go make you strong
32
The thing en no fit kill you na I go make you strong
33
It go make you strong
34
God no go give you anything you no give fit deal with
35
As you walk through the valley of the shadow of death
36
You will fear no evil
37
For His rod and His staff are with you
38
You have come this far to sing your mystery
Nneka - Heartbeat (Chase & Status Remix)
179 views
0 meanings
Go Pro
Unlimited meanings · Priority generation
Upgrade